
Make We Sabi Bitcoin
Na short introduction wey stand on six questions: why money matter, wetin money be, wetin fit go wrong with am, wetin Bitcoin be, how una fit use am safely, and wetin go follow. No big-big technical grammar, una no need to sabi anything about am before, and no advice about money matters dey inside.

